fbpx
May 17, 2024

FG go regulate electrical equipment importers

fg-regulate-electrical-equipment

Di Federal Government FG don start di registration of importers of electrical electronic equipment across di country as way to regulate dia activities and curb e-waste.

Even more, e yarn say di National Environmental Standards and Regulations Enforcement Agency don develop Guide for Importers. This na of Used Electrical Electronic Equipment. Also, na for dem to adequately manage e-waste for Nigeria.

Again, NESREA, one agency of di Federal Government, drop this update inside statement. FG say dem go regulate electrical equipment importers. Na on Friday dem issue am for Abuja. And na to announce di inauguration of an Inter-Agency Committee by di Director-General, Prof. Aliyu Jauro.

FOR MORE NEWS: Mobile phones, photographic devices dey prohibited from voting cubicle – INEC

In addition, NESREA yarn say di committee go particularly ensure e-waste free environment at di end of di digital switch-over for Nigeria.

According to di statement, Jauro, wey dey represented for di event by di Director, Inspection and Enforcement, Abdulsalaam Isa, point out say di hazardous content from di e-waste na big threat to human health and di environment.

Also, he yarn say NESREA don take necessary steps to rid the country of e-waste. Di plan na to develop and operationalise di National Environmental (Electrical and Electronic Sector) Regulations 2022. This na something wey dem don revise and e dey ready for gazette.

“NESREA don develop di Guide for Importers of Used Electrical Electronic Equipment and the registration of importers of electrical electronic equipment to regulate dia activities.”
You fit go read di full tori…READ MORE