fbpx
April 19, 2024

FG to distribute N130m grant to 6,511 in Katsina.

0
Hajiya\Sadiya\

The Federal Government don tok say dem go share cash grants worth N130 million to 6,511 beneficiaries across the 34 Local Government Areas for Katsina State.

Dey explain say di grants dey targeted for weak groups for di state.

The Minister of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development, Sadiya Farouq tok this one make people know for di flag-off of seven projects for the State.

Farouq explain say Katsina be one of the State wey get di highest number of beneficiaries because of di insurgency and banditry for di region.

This statement come from Abuja on Friday by the Media Aide to the minister, Nneka Anibeze.

She say: “dia Grant na for people wey no get at all for some pplace wey dem don target for Katsina State. Dem go share the grant give up to 6,511 beneficiaries across the 34 Local Government Areas of the State, worth over N130 million.

“This na one of the highest slots for di country and na majorly because dey take into account the impact of the insurgency, banditry and large volume of IDPs in the state

You read rush CLICK HERE make you get the full gist of the tori.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *