fbpx
April 23, 2024

Oyo govt don vow say dem go prosecute land grabbers.

0
Oyo\state\map

Oyo State Government tok say place no dey to hide again for land grabbers wey dey operate for the state, as they go start to face punishment.

The Deputy Governor, Chief Adebayo Lawal, tok this one on Friday when he dey introduce members of the state Task Force Unit for the enforcement of the Real Property Protection Law, 2016.

Dem do the inauguration for the Executive Council Chambers, Governor’s Office, State Secretariat, Agodi for Ibadan.

You fit like to read this one too: Abike Dabiri To Naija People: Na Because Of Dis Reason Dem Dey Pursue Nigerians For Dubai

Lawal tok say the Law dey confirmed for 2016 to prevent the activities of land grabbers by tackling dia threats.

He tok say the Law bin never take effect since, because the task force never dey introduced.

The deputy governor tok say the introduction of the task force go make the law dey recognised. The main thing wey dem go do na to make sure say people maintain the law and order.

According to am, the administration of Gov. Seyi Makinde go put priority on the peace and security of citizens.

“So, dem no go tolerate any act wey go bring danger to the peaceful atmosphere for the state.

You fit go read the remaining tori CLICK HERE.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *