fbpx
May 17, 2024

FG to make pronouncement on salary increment — Chris Ngige

Di Federal Government don come out tok say very soon dem go make pronouncement on increment for civil and public servants.

Presidential Committee on Salaries don dey do review ontop am and very soon dem go  come up with salary adjustment by 2023.

U FIT ALSO READ FG don raise third-party vehicle insurance from N5,000 to N15,000

Minister of Labour and Employment, Senator Chris Ngige, yarn dis one to tori pipol after one close-door meeting with President Muhammadu Buhari inside presidential villa for Abuja.

Ngige, tok say hin don discus so many issues wey concern hin own ministry with oga presido, most especially issues wey concern employment and productivity, and hin bin describe 2022 as a year of industrial dispute.

Ngige tell tori pipol say di Presidential Committee on Salaries mata don dey work hand-in-hand with di National Salaries Incomes and Wages Commission. to mandate the Act establishing to fix salaries, wages, and emoluments.

To read di full tori CLICKHERE