fbpx
April 26, 2024

Fine Ghanaian Actor don engage Indian-Austria girlfriend

0

Ogbonge Ghanian Actor Mawuli Gavor don finally engage another correct babe wey fine like today’s bread. The fine Bobo wey dey shook plenty babe eye don finally decide say him wan spend the rest of his life is his Indian-Australian girlfriend.

The engagement don scatter the internet as the photo catch many admirers unaware According to wetin some dey write for social media, plenty babe

Remember say this same Bobo bin don dey trend for social media on top different babes wey him don  date. One of them be Cee-C wey be former big brother housemate who later komot to say nah all rumor.

 

Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

 

 

As matter dey go so, we pray say may this one no be rumor  or acting because the two really set

 

This one nah weytin dey shele for street

 

 

 

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *