fbpx
April 19, 2024

I get Crush for Bad Boys, Shan George don reveal am.

0
Shan-George-Photo-

The single mother of two talk this one for her Instagram story where she post one picture. She talk say she bin don dey eye am, she stll describe am as bad boy. Shan write; “I’m crushing on MC o. Correct man> I just like bad bois,” Na like that she write am for her IG story.

The actress confession come after some days wey dem bin accuse her say she dey for intimate affair with popular pastor, Apostle Suleman.

YOU STILL FIT ENJOY: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

In defence, she mention say she dey innocent of every accusation wey people dey put for her head. She ftalk say the  clergyman na one of the kindest and most straightforward person wey she know.

Shan na one of the most recognized actresses for the Nollywood industry. She don dey active since 1996 when she do her debut “Thorns of Roses”.

You fit CLICK HERE go enjoy more of the tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *