fbpx
April 25, 2024

Fire catch NYSC headquarter for Abuja

0

Fire outbreak don sele for National Youth Service Corps (NYSC) headquarter for Abuja on Friday.

According to tori, di commission tok say no life no body kpai inside di fire outbreak wen happun around 7:30am

U FIT ALSO READ Insecurity dey Force Children comot School — FG

Director of Press Relations, Eddy Megwa,yarn tori pipol say di fire was put off immediately by di fire Service Departments.

Di management appreciates di Federal Fire Service Departments for their quick response to put off di fire

Di Management also appreciates all di security agencies wen show face for di area to calm di fire down

To read di full tori CLICKHERE.

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *