fbpx
April 26, 2024

Insecurity dey Force Children comot School — FG

0
inserurities-in-school-

Di Minister of Education, Adamu Adamu, on Thursday yarn say di insecurity for di country na because of number of children wey no dey for school. 

He yarn say di government dey plan make dem fit reduc e di number of out-of-school children and the illiteracy level for di country.

He talk am for Abuja for di ministerial session of di 66th National Council on Education (NCE), with di theme ‘Strengthening of Security and Safety in Nigerian Schools for the Achievement of Education 2030 Agenda.

Di minister yarn say schools must dey safe and secure at all cost.

YOU GO LIKE READ: Student Self-Motivation Guides: How to Stay Motivated in School

Di Minister of State for Education, Goodluck Opiah yarn say di  incessant attacks on schools, churches, mosques, roads, railway stations, villages and towns dey spoil di education system.

This tori dey inside DailyTrust, you fit go find more of wetin de happen there…READ MORE

For more News: ASUU don call NEC meeting because of half salary

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *