fbpx
April 24, 2024

Flood carry two person waka, nine manage escape for Lagos

0

Two persons lost their lives yesterday for the heavy flood wey scatter everywhere for lagos yesterday. The flood wey carry some community shock inside water for Alimosho Local Government Area of Lagos State on Monday kill two person join.

According to wetin the Lagos Territorial Coordinator, National Emergency Management Agency, Ibrahim Farinloye, talk for the statement wey him release, he said the flood wey gather as heavy rain touch ground for Lagos yarn say, the those wey water carry thruway dey leave for Iyana Ipaja and Command areas of the state.

5 Best Business to Start with little money in Nigeria in 2022

Ibrahim yarn say, one-person wey people dey call Alfa dey among the two wey flood carry waka. According to wetin him talk, the Alfa don carry his wife and four children run as the flood enter their area but he later returns back to pick one or two item before the flood wey don cover the entire house wey him dey carry him waka.

Read the full tori for here  …..READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *