fbpx
May 5, 2024

U-20 World Cup: Flying Eagles battle dey ready for all opponents – Bosso

flying-eagles-ready-for-opponent

As di clock dey tick down to di start of di 2023 FIFA U-20 World Cup, Flying Eagles head coach, Ladan Bosso yarn say hin team dey ready for every opponent for di competition.

Di two-time finalists play out better 3-3 draw against Colombia for dia last warm-up game on Tuesday night.

Also, Flying Eagles go enter di competition in buoyant mood as hin record win and draw from dia two friendlies since hin reach Argentina for 10-day camping programme.

Bosso tell thenff.com say dem dey focused on di big challenge ahead. And na to put up creditable performance wey go match di pedigree of our country for  di championship.

 

FOR MORE NEWS: Obioma, Ogunmodede win NPFL Player, Coach of di Month award

 

Also, hin yarn say dia ultimate targetna to get good campaign and with dis result, dem go dey very ready for dia first match against di Dominican Republic on Sunday.

Di West Africans go face five-time winners Brazil, Italy and debutants Dominican Republic for Group D for World Cup.

Also, dem go kick-start dia campaign against Dominican Republic for Mendoza.

You fit go read di tori as Flying Eagles ready for opponent…READ MORE