fbpx
April 25, 2024

For Kenya, dem shoot Pakistani jornalist wey run comot from hin hometown.

0
Kenya-

Den shoot top Pakistani news anchor, Arshad Sharif, for Kenya. Na wetin hin wife yarn on Monday, some months after hin run comot for hin home country to avoid arrest over sedition charges.

According to the tori wey enter, dem yarn say Sharif na criticizer of the powerful military establishment and supporter of former prime minister Imran Khan, wey dem expel from the parliamentary no-confidence vote for April.

YOU GO LIKE READ: Student Self-Motivation Guides: How to Stay Motivated in School

Hin wife Javeria Siddique, post for her tweet on Monday say she don lose her friend, husband and her favourite journalist today. As per police, dem shot am Kenya.

The full tori full grand inside Punchng…click here go read wetin dey happen fro the tori. READ MORE

For other news: Hurricane Ian pounds Florida, e don leave millions in dark

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *