fbpx
May 2, 2024

Nigerian Gas Association don inaugurate new executive council

Gas-association-new-executive-council

Di Nigerian Gas Association, NGA, di apex organisation wey represent di plenty stakeholders for di gas sector within di Nigerian oil and gas industry, don inaugurate di Executive Council for 2022-2024.

Also, di new council members dey formally inaugurated for di NGA Dinner & Awards Night on April 19, 2023, for Abuja, Nigeria, with Mr. Akachukwu Nwokedi, General Counsel/Company Secretary, Nigeria LNG Limited; as di President.

Di inauguration  bin dey attended by leading chief executive officers, CEOs of international oil companies IOCs, for Nigeria, as well as key distinguished government officials.

 

FOR MORE NEWS: Guinea Passport: Group don file fresh suit to stop Tinubu swearing-in

 

Also, for hin acceptance speech as di new President of di NGA, Mr. Aka Nwokedis tok about di NGA journey, from hin involvement for di initial registration of di NGA in 1999 as di first Legal Advisor, to hold different roles over dilast 20 years before hin become di President of di NGA.

He yarn say dis na exciting time to be member of di NGA, due to global socio-political issues, gas supply challenges, di energy crisis, and global drive for a net zero future wey no go only be front burner for Nigeria but globally.

You fit go read di tori about di Gas Association new Executive Council…READ MORE