fbpx
May 18, 2024

Car wey dem convert to gas engine catch fire for highway

gas-engine-car-catch-fire

Car wey dem convert to use gas engine don overheat, so tey e catch fire for major highway, also, dis matter don raise serious questions about di safety of dat kain change.

Di video, wey TikTok user identified as Michael Sunday upload on top hin account, don spark serious discussion about di dangers of changing di normal fuel-powered automobiles to car wey dey use gas on top social media.

Also, di video, wey don go viral on top social media, show car wey smoke dey come out. Also, di car bin dey struggles to maintain stability for di highway.

 

FOR MORE NEWS: Chinenye Nnebe don stir reactions over video of her and Chidi Dike

 

Di seriousness of di situation fit dey observed as concerned pipo wey stand for road try to quench di flames by pouring water beneath the car.

Michael Sunday, wey share di video, make heartfelt plea to hin fellow Nigerians for di caption. Hin advise dem make dem no t to convert their fuel-powered cars to gas using a cylinder installed underneath.

You fit go read di tori see as Gas engine car catch fire…READ MORE