fbpx
May 18, 2024

Tinubu go address Nigerians today

tinubu-go-broadcast-today

President Bola Ahmed Tinubu go make broadcast to di nation, today, Monday.

Dele Alake, Special Adviser to di President on Special Duties, Communications & Strategy, reveal dis tori on Monday inside statement.

 

FOR MORE NEWS: Car wey dem convert to gas engine catch fire for highway

 

According to am, di broadcast go happen by 7 pm.

“Television, radio stations and other electronic media outlets dey encouraged to hook up to di network services of di Nigerian Television Authority and Radio Nigeria for di broadcast”, Na wetin hin tok be dat.

You fit go read di tori, Tinubu go broadcast today…READ MORE