fbpx
April 25, 2024

“Ghana na country wey I hold dear to my heart” – Wizkid dey beg Ghanaians make dem no vex as hin no show up for concert.

0
Wizkid-

Iconic afrobeats singer, Ayo Balogun, wey dey known as Wizkid, don apologize to hin Ghanaian fans.

Dem call di singer out as hin no show up for hin “Wizkid Accra live” concert upon say fans bin expect am.

Hin share official statement for hin Twitter page to explain wetin cause hin absence and hin promise dem replacement show.

YOU GO LIKE READ: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

You fit go read more of di apology letter …READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *