fbpx
March 29, 2024

“Wizkid no fresh at all, Wetin hin dey take” – Wizkid appearance for recent video don make pipo dey talk

0
wizkid-drug

Netizens don express their worry over because of di looks of di Grammy award winning Afrobeat singer, Ayodeji Ibrahim Balogun, a.k.a Wizkid for  recent clip wey find  hin way enter di internet.

For di video, Starboy spotted with hin crew members as hin wear white coat; di one wey resemble winter coat.

YOU GO LIKE READ: Student Self-Motivation Guides: How to Stay Motivated in School

Di videographer call di crooner ‘Daddy Snow’ that one kon make am dey show different pose.

Some netizens react to di video, dem say hin fit be like that because of too much substance abuse.

One Ezekiel Akpoefe Ebi for Facebook write: “Wizkid is not fresh at all, only God knows the type of drugs he takes”

You fit go see more of this tori and reactions…READ MORE

For more news: My marriage crash base on say my wife tok say she don tire – Julius Agwu

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *