fbpx
May 4, 2024

22-year-old boy don become youngest doctor for Ghana

ghana-produce-youngest-doctor

One 22-year-old boy, Kwaku Boakye Gyamfi dey trend on top Twitter for being one of di youngest doctor wey Ghana produce.

With di successful graduation of di 2023 class of medical students from di University of Cape Coast (UCC), “Congratulations Doc” dey trend on top di X platform for Ghana.

 

FOR MORE NEWS: BREAKING: UNIJOS students protest over school fees hike

 

But, one of di successful graduates, Kweku Boakye Gyamfi, don leave plenty pipo in wonder after hin post on top Instagram to share di exciting news along with two images wey hin caption:

“Finally Dr. Kwaku Boakye Gyamfi. Six long years are finally over. Thank you, God.”

Ghana don produce youngest doctor, You fit go read di tori…READ MORE