fbpx
May 4, 2024

“To stay faithful for marriage hard” – Richard Mofe Damijo

rmd-say-faithfulness-dey-hard

Veteran Nollywood actor Richard Mofe Damijo, better known as RMD, don tok say to maintain faithfulness for marriage dey very hard.

Di actor make dis comment in response to aone question about marriage and staying faithful from well-known comedian Teju Babyface during a recent interview.

Hin yarn say e dey tough to overcome di fact say married men na di focus of women with evil intentions.

Also, hin draw comparisons between those women and biblical villains like Jezebel and Delilah, wey plot di deaths of male characters.

 

FOR MORE NEWS: 22-year-old boy don become youngest doctor for Ghana

 

Hin add say di only way to overcome di effort of those kain women na to shoot them down with power.

Also, as RMD continue, hin drawing comparison between di situation and that of an army commander and hin tok say men need to remain strong in di  face of difficulty.

In addition, Women be like Jezebel, dem  be like Delilah. Dem dey always dey prepared and di only way wey man go overcome di real intentions of di enemy na to constantly focus on di image of God or the symbol of authority at any time.

RMD yarn say faithfulness for marriage dey hard, you fit go read di tori…READ MORE