fbpx
April 26, 2024

“Good girl no dey pay” – Niniola dey in pains after she chop‘breakfast’

good-girl-no-dey-pay-niniola-chop-breakfast

Popular dancehall artist, Niniola don vow say she no go ever be good girl again after she chop ‘breakfast‘.

Di ‘Maradona’ crooner enter her Instagram page to reveal dis update as she add say to be good girl no dey pay.

Niniola wey no reveal di identity of di person give her breakfast chop yarn say di thing pain her well well.

FOR MORE NEWS: Peter Obi no dey behind fake news of CJN, Tinubu London meeting – Lawyer

Although e no dey known whether she mean her boyfriend don dump her, as di word na wetin pipo dey heartbreak nowadays.

“Good Girl no dey pay sha… I Swear … Them just serve me better breakfast…

E pain me sha..

No more good girl..,” she wrote.

You fit go read di tori…READ MORE