fbpx
March 29, 2024

Gunmen don kill six-person wey follow Ifeanyi Ubah Convoy

0

Heavily armed bandits don attacked the convoy wey Senator Ifeanyi Ubah representing Anambra South Senatorial District for National Assembly dey. Report wey dey reach us confirm say at least six policemen don change address go yonda for on top the attack.

As we dey talk so, we no too get much information as everything take happen during the attack, but wetin we hear be say, Senator Uba and his driver manage escape inside the bulletproof Sports Utility Vehicle (SUV).

5 Best Business to Start with little money in Nigeria in 2022

The attack bin happen around Nkwor Market in Enugu-Ukwu Njikoka Local Government Area, according to one video wey one person use his mobile phone record.

The body of people wey die for the attack show inside the video as some sit don for chair, while some lie down inside the convoy wey follow Ifeanyi Ubah.

Click here to enjoy full tori  READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *