fbpx
May 5, 2024

EPL: Hojlund don ready to make Man Utd debut after £72m move from Atalanta

hojlund-ready-to-make-hin-debut

Manchester United striker, Rasmus Hojlund, don ready to make hin debut for di Premier League side following hin £72 million move from Atalanta.

Di Denmark international neva play for diRed Devils since hin join di club dis summer.

Even as Hojlund ready to make hin debut, hin bin pick up back injury during hin pre-season with Atalanta wey don force am to sidelines.

Also, MRI scan from hin United medical show say na stress response hotspot for hin back, and e go lead to more stress fractures for future.

 

FOR MORE NEWS: C’River govt advise banks make dem support health sector

 

But according to di Daily Mail, Hojlund fit dey in action dis weekend against Nottingham Forest for Old Trafford.

Erik ten Hag men go return to dia winning ways after hin lose 2-0 for Tottenham last weekend.

You fit go read di tori…READ MORE