fbpx
April 19, 2024

Hoodlums attack Atiku rally, dem injure supporters

0
Atiku-Abubakar

On Monday, up to three pipo sustain injury for clash wey involve local gang, Kalare Boys, and supporters of Vice President Atiku Abubakar, wey bin dey Gombe, for his presidential campaign.

Three vehicles,  bus, car and one Keke NAPEP, na hin spoil as dem set trap for dem along Pantami Stadium Road.

YOU GO LIKE READ: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Di Publicity Secretary of di Peoples Democratic Party for di state, Usman Muritala, yarn say hin no dey aware as hin bin no dey part of di campaign planning.

Na wetin hin talk be this: “I was not on the podium and was only there as an official of the party so I sat like every other person to watch the whole show. There is a division in the party, a very big one.”

This tori dey inside Punchng…READ MORE

For more news: Nigeria dey sick, Na Atiku bi di cure – Demola Olarewaju

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *