fbpx
April 25, 2024

How Igbo’s fit take become President for Naija — Bianca Ojukwu

0

Late Odumegu Ojukwu wife Bianca don share her own opinion on how the Igbo’s fit become president for Nigeria. According to the Nigerian former Ambassador to the Kingdom of Spain, Mrs. Bianca Ojukwu she talk say, the only thing wey go fit make the Igbo carry one of their pikin enter as Nigeria President nah for dem to remain United.

She yarn this matter during her remarks as special guest at this year’s Igbo cultural carnival in Minnesota, USA, tagged: Igbofest 2022, where many top top people for US dey, like state’s senator, mayor, city officials and other dignitaries in attendance.

You fit still enjoy this article: How to make money online in Nigeria (2022)

She say, large numbers of Igbos wey gathered for the igbofest 2022 show say dem dey interested for wetin dey happen for naija. So, we must continue to dey build pragmatic partnerships and strategic engagements. Our goal must be one. We as igbo people don suffer on top this presidency matter for so long for Naija. However, if we want reach the position, we must not allow people divide us or carry us do put for one corner. Must we must Dey united to achieve this goal.

Full tori tanda berekete inside newsexpress…. sit don well enjoy the full tori. Click the read more button ..READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *