fbpx
April 26, 2024

PDP Crisis: Wike Camp travel go France for secrete meeting

0

Problem wey dey rock the People’s Democratic Party (PDP) be like wetin the committee upon committee no fit resolve as the two major camp, Atiku and Wike’s camp no gree reconcile their differences. Report wey dey reach now be say, Governor Nyseom Wike of Rivers State and his Camp members don travel go obodo oyinbo for another strategy meeting

We bin hear say, Wike go France on Sunday night along with Governors Sam Ortom (Benue), Seyi Makinde (Oyo), Okezie Ikpeazu (Abia) and Ifeanyi Ugwuanyi (Enugu). This go be the second time wey this group dey komot go do meeting outside within few weeks.

You fit still enjoy this article:  Use of Artificial intelligence in Education

As the wahala for PDP dey go so, some PDP party stakeholders don dey worry say Wike group may be working to ensure say presidential candidate of PDP lose for 2023 general election. Some even don dey carry the rumor say na either Tinubu or Peter Obi Wike secretly dey work for now.

The full tori tanda berekete in tribune…click the read more button to enjoy the whole tori  READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *