fbpx
April 19, 2024

I dey safe, comedian Sabinus survive serious crash.

0
sabinus.

Comedian Chukwuemeka Emmanuel, wey everbody know as Sabinus don finally tok after di long silence about di serious ugly accident wey he bin dey involved in, he tok say he safe and sound.

Di video and picture wey don reach everywhere for internet show say di skit maker new Benz wey hin just buy don scatter as di accident happen.

YOU FIT LIKE TO READ THIS ONE:  Alleged assault: Dem don release Ice Prince Zamani on bail, trial dey adjournedadjourned

Dem report say one driver wey don drink too much alcohol jamb hin car for Lekki area of Lagos State on Sunday.

The way wey the car take scatter for the accident, e put fear for fans mind as dem start to wonder whether hin dey alright.

Sabinus don go hin Instagram Instagram tell hin fans say make dem relax, nothing do am, hin dey kampe.

You fit CLICK HERE go read di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *