fbpx
April 25, 2024

I dey sure say Nigerians go vote for me — Tinubu

0
Tinubu

Na less than 90 days remain for di forthcoming presidential election for 2023, di All Progressives Congress, APC, presidential candidate, Bola Ahmed Tinubu, yarn say hin dey sure say Nigerians go vote for am.

Tinubu make di expression as hin dey talk for di Chatham House, United Kingdom (UK). Na for lecture wey dem title: ‘Nigeria’s 2023 elections: In conversation with Bola Ahmed Tinubu.’

YOU GO LIKE READ: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

Hin follow pledge say hin go build more schools, employ and train teachers nationwide if hin dey elected into office.

“I get confidence say di Nigerian people go waka go di polls vote for me.

“I dey ready to lead and govern di country. I go come back tell una say I talk am when di elections dey over,” Na wetin hin talk be that.

This tori dey for DailyPost, READ MORE

For more news: Atiku go solve oil problem – Campaign council

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *