fbpx
April 19, 2024

I For Don Kill Myself – Rapper Chinko Ekun

0

Nigerian rapper, Oladipo Olamide Emmanuel, wey many people know as Chinko Ekun talk say hin almost kill himself after hin enter depression and dey homeless for 2020.

Remember say Chinko Ekun start hin musical career for 2011 and become popular after hin hit single ‘Able God’ featuring Zlatan and Lil Kesh for 2018.
Di 29-year-old singer talk about hin suicidal thoughts for a viral video on Instagram wey pastor of Harvesters of International Christian Center (HICC), Bolaji Idowu, share for Instagram on Saturday.

YOU GO LIKE READ: Oyo PDP members dey ready to support Tinubu – APC campaign DG, Kolawole

Di rapper, when hin dey do a testimony session, talk say di crisis started when hin start dey get issues with di management of hin record label.

Di ‘Able God’ singer talk say dem collect house, cars and other properties wey Dem give am and dis make am dey homeless for months and no get choice rather than to squat with some of hin friends including Aloma, ex-aide to Davido.

This tori dey for Vanguard Newspaper, you fit go read di remaining….READ MORE

For more news: Court jail 19 years old for 12 months.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *