fbpx
April 24, 2024

Oyo PDP members dey ready to support Tinubu – APC campaign DG, Kolawole

0
Kolawole-for-maiden-campaign-meeting

Di Director General of di All Progressives Congress (APC) Presidential and Gubernatorial Campaigns for Oyo state, Isiaka Kolawole, don announce say members of Peoples Democratic Party (PDP) for di state, go vote for di presidential candidate of APC, Asiwaju Bola Ahmed Tinubu.

Hin talk this one when hin dey talk for di maiden meeting of di campaign committees wey dem do for Ibadan for weekend.

YOU GO LIKE READ: 11 Ways to maintain a healthy lifestyle

As Kolawole dey address members of di campaign committees, hin insist say di APC go form di next government for di state.

He add say hin belief say di members of PDP go vote for di APC presidential candidate, Bola Tinubu.

Kolawole still talk say di current administration for di state dey tired.

Na inside Punch this tori dey, you ft go read di remaining…READ MORE

For more news: Certificate forgery: Arrest and prosecute Akan Okon – COPA

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *