fbpx
April 23, 2024

I Go Campaign With Buhari Award – Wike

0

Rivers State Governor, Nyesom Wike, don talk say him go use di award wey Oga Presido, Muhammadu Buhari give am to campaign for di 2023 elections wey dey come.

 

Wike talk dis for a dinner wey dem use give am gbosa for di award wey him collect from Oga Presido wey di name be: ‘Distinguished Award in Infrastructure Delivery’ for Port Harcourt.

 

YOU FIT LIKE READ: Tinubu donate N100m give flood victims for Kano

As him dedicate di award to God, he talk say di success hin administration get for infrastructural development na because people support and encourage am.

He talk for Oyinbo say they must all work together.

Wike kon add say him no promise anyone di governor’s seat, saying na Baba God dey give person power.

 

The full tori full grand inside the Punch new paper…click here sama everytin where Desola talk READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *