fbpx
April 19, 2024

Na small pikin dey worry obident supporters – Obaseki yan

0

Obi supporter don come out give Godwin obaseki wotowoto base on say di Governor dey yarn say all dier gragra wen dem dey do so he no go lead dem go anywhere at all at all

The supporters, popularly known as Obidients, took to Twitter after Obaseki stated that they will soon run out of steam

U FIT ALSO READ Ondo University don get NUC approval for new course

Di governor made di statement during di inauguration of di Edo State Peoples Democratic Party’s Campaign Council in the state on Monday.

Him yarn say, “Popol wen dey call dier self Obidients or ebeneza obey either of di two sayvmake dem no worry say dier eye go soon clear,dey no fit form common campaign cuncil talk less say dem wan dey organise we sabi how to run election matter make dem no worry.
Na party wen hawk no attend na dier chicken dey scatter leg say himself sabi dance na di comment wen peter obi supporter give Godwin Obaseki be dat.see more comment below
Obaseki still yarn say for nigeria history wetin APC administration do di country no administration don ever do di APC government done do a lot of bad things for dk county most especially di sum of 60trn debt wen we owe is on call for..

PDP must win the 2023 elections to rescue di country from di ruling APC

To read full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *