fbpx
May 4, 2024

I Go Restore Kaduna Lost Glory – Shaaban

I-Go-Restore-Kaduna-Lost-Glory-Shaaban

Hon Sani Mahmood Sha’aban, Action Democratic Party (ADP) gubernatorial candidate for Kaduna State yarn say if pipo elect am as di governor of di state for March election, hin go do everything wey hin fit do to restore di lost glory of di state. “I go restore Kaduna lost glory “, na so hin tok am with confidence.

Hin tok say hin leadership go bring human capital development and e go correct all di wrongs of di ruling All Progressives Congress (APC) for di state.

Hin bin dey challenge di APC for di Supreme Court over di conduct of di state gubernatorial primary wey hin follow contest. Na second be hin position after Sen Uba Sani

FOR MORE NEWS: Ayu neva put PDP account for public

Di governorship contender yarn say ADP dey grow fast. Na one party for Kaduna State wey go sweep di guber poll for March,

All this one na as hin bin dey tok wetin qualify am as APC governorship aspirant to contest di same 2023 gubernatorial polls under di ADP,

You fit go read di full tori…READ MORE