fbpx
April 25, 2024

I no go give up even as Headies ignore me– Masterkraft

0
Mastercraft

Mastercraft don go hin Twitter, na for dia hin don talk say he no go give up even as Headies don ignore am.

Music producer, Sunday Nweke, pipu sabi as Masterkraft, don blast organizers of The Headies award because dem do gree recognise hin contribution for di Nigerian music industry.

After the 2022 edition of the award, wey dem do on sunday, Nweke ( Mastercraft) go hin Twitter page, na for dia he tok hin mind.

You fit also like: Buju BNXN win headies’ next rated category

Mastercraft tok say he don be blessings to di Naija music industries for years and he go  forever be legend to anybody wey go chose to  be excellent, exceptional, and special for di music space of this continent. And as the @The_Headies don decide say dey go c ignore me for years, I no go ever give up or quit!” na all this one e write for hin tweets on Monday.

You fit CLICK HERE to continue this tori

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *