fbpx
May 5, 2024

I only know four faithful men for this world – Don Jazzy

i-only-know-four-faithful-men-for-this-world-don-jazzy

I only know four faithful men for this world – Don Jazzy don open up say most of hin friends dey cheat on their wives. Out of all of dem, na only four no dey cheat.

Don  Jazzy wey still be award-winning music producer drop this update as hin dey answer question for Frankly Speaking Podcast with Nedu Wazoia, Naomi, Husband Material (Chukwudi) and Adetoun.

FOR MORE NEWS: Na hin papa carbon copy – Netizen Reactions to Regina Daniels second son

But hin tok say apart from that bad side of hin friends wey be cheats, di men respect their wives and dem dey take care of them very well.

Don Jazzy yarn say sometimes hin dey wish to get life-long partner anytime wey he see how hin friends treat dia wives.  But di thing with am be say hin no believe in committing to one woman.

“I only know four faithful men for this world”, na wetin hin tok be that.

You fit go read di full tori…READ MORE