fbpx
April 24, 2024

If Govt. No Dey Borrow Money, Bankers Go Dey Jobless – Who Talk Am? – Fashola

0

Minister of Works and Housing, Babatunde Fashola, don talk day if government no dey borrow money, people wey dey do banking job go dey jobless.

Fashola talk this when him dey do ‘talk your own’  on top nation’s housing wey dey dance go back, roads wey no good and other related matters with Punch Newspaper on Saturday.

YOU FIT LIKE TO READ:  NYSC Dey Sad Mood As Dem Kill Corper Wey Dey Go Camp

Him Kon add join say, “no be  World Bank dey run di economy, na we” We know say you too go like make you read the tori. Oya shook eyes. READ MORE

 

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *