fbpx
May 2, 2024

JUST-IN: Again, Inflation Don Rise To 22.41%

inflation-rate-don-increase

Di National Bureau of Statistics (NBS) data wey bin dey released on Thursday show say in May 2023, di headline inflation rate don increase to 22.41 per cent relative to April 2023 headline inflation rate wey be 22.22 per cent.

For over two years, Nigeria demand-pull inflation don rise again to a record level for di past one month, according to new figure by di nation statistics bureau.

Also, di May 2023 inflation rate show increase of 0.19 per cent points when dem compare am to April 2023 headline inflation rate.

 

FOR MORE NEWS: JUST IN: Obi, LP tender 18,088 blur result sheets and other documents

 

Di NBS data reveal say on a year-on-year basis, di headline inflation rate na 4.70 per cent points higher compared to di rate wey dem recorded in May 2022, wey be (17.71 per cent).

Dis one show say di headline inflation rate (year-on-year basis) increase in the month of May 2023 when dem compare am to di same month fro di foregoing year (i.e. May 2022).

You fit go read di tori see as inflation rate don increase to 22.41%…READ MORE