fbpx
April 25, 2024

Insecurity: bandits don kill Zamfara monarch

0

Unknown gunmen suspected to bi bandits don kill one traditional leader, Alhaji Kogo Hamza Abdullahi for Yankuzo Emirate of Zamfara State.

U FIT ALSO READ Man declared missing after hin attend programme for Redemption Camp

According to wetin di pipol wey dey stay around di oba for one telephone interview dem tok say some unknown gun men ambush and kill di king on hin way back home from work on Friday.

Hin tok say “di bandits attack di king vehicles and con still shuut di king two times as dem attempt to kidnap di king,”

According to source, report reach us form di pipol of di community say, dem kill di king around 8:30 pm.

Base on Wetin happun,  pipol no really know wetin cause di ambush and di killing of di oba but investigation don dey go on like dis like dis bi di Zamfara poluce pipol.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *