fbpx
May 18, 2024

“I almost commit suicide” — Iyanya don open up

Iyanya-reveal-why-hin-bin-wan-commit-suicide

Iyanya, wey be well-known Afropop musician, don reveal why hin bin wan commit suicide. Hin tok say na because of pressures of hin job and life in general.

Iyanya reveal dis tori interview on di most recent episode of di “Tea With Tay” podcast, wey  Taymesan, a.k.a. Temisan actor Emmanuel Ahwieh dey host.

Di singer claim say without di assistance of hin manager, wey bin see am say hin bin dey up to something, hin for don commit di suicide.

 

FOR MORE NEWS: Steve Harvey debunk cheating rumors about hin wife

 

Iyanya wey bin wan commit suicide admit say before hin manager interrupt am, hin don already buy di poisonous liquid wey hin plan to drink so dat hin go take hin life.

“I almost committed suicide, my manager stopped me; all of that stuff; madness. He had the master key, he had been calling me; I was not picking. He used the key to enter the room and the first thing he did was to take the sniper from my side,”  Na part of wetin Iyanya tok be dat.

You fit go read di tori…READ MORE