fbpx
December 22, 2024

JAMB don withdraw result of Anambra student wey secure N3million scholarship

jamb-withdraw-student-result-for-Anambra

Di Joint Admissions and Matriculation Board (JAMB) don reveal say di female student, wey dey identified as Ejikeme Mmesoma, increase her result and she falsely proclaimed herself as di top scorer for di 2023 Unified Tertiary Matriculation Examination (UTME). Also, JAMB yarn say dem go withdraw di result of di Anambra student.

Dis matter come out inside statement wey JAMB release on Sunday, July 2nd.

According to di statement, Mmesoma actual score for di examination na 249, contrary to di 362 wey she dey claim since.

 

FOR MORE NEWS: “Remind my kids I love them if I d!e unexpectedly” – Actress Tonto Dikeh share cryptic message

 

Also, report tok say Mmesoma bin receive scholarship from Innoson Motors as a result, and di Anambra State government bin dey plann to honour her before di truth come out.

Di board, JAMB yarn say dem go withdraw di result of di Anambra student, and dem go prosecute her for tampering with di result.

You fit gi read di tori…READ MORE