fbpx
April 20, 2024

Joshua, Usyk go collect £33.2m each for Saturday rematch

0

Anthony Joshua and Usyk wey go look each other face on Saturday night during WBO titles rematch wey go happen for Saudi Arabia inside Jeddah Sports City’s wey get 10,000 seat capacity.

The two fighters go collect sure amount of £33.2 million ($40m) whether each of dem loose or win the heavyweight boxing title.

This go be the second highest money wey any British boxer go ever collect for boxing competition and e dey possible say, the money fit still go up well well reach $50 million for either Joshua or Usyk if pay-per-view on top television reach on kind level wey go fit make dem add something join for anyone of the boxer wey win the title.

YOU FIT STILL ENJOY THIS ARTICLE : How to make money online in Nigeria (2022)

The highest money any British boxer don person collect nah $60 million wey Anthony Joshua when he challenge Andy Ruiz Jr in Saudi Arabia for rematch where he beat nonsense comot for Andy Ruiz body to collect back his WBA, IBF, and WBO titles back.

You go like read the full tori….oya click here for details  READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *