fbpx
April 25, 2024

Barca panel beat Real-Sociedad 4-1

0

Who sabi play no dey fear home or away, field nah field. This nah wetin happen between Barcelona and Real-Sociedad over the weekend. Robert Lewandowski dey celebrate him 34th birthday on Sunday, nah him first use Real- Sociedad dance azonto for 50 seconds wey the match start, before Alexander Isak levelled for La Real in San Sebastian.

This nah Barca’s first win of the season after the bad start with Rayo Vallecano on the season opening game, wey make fans dey vex say, on top the whole money wey the club spend to buy Lewandowski, Raphinha, Andreas Christensen and Franck Kessie, dem no fit win their first match.

You fit still this article: How to make money online in Nigeria (2022)

Coach Xavi wey be player for the club before before too don yarn say, make their supporters calm down, nah patience we need now, we go surely get there. The full tori tanda berekete full grand inside punch online ….oya press button enjoy the full tori now READ MORE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *