fbpx
April 26, 2024

JUST IN: Wike, Ikpeazu don enter Benue

0
Wike-Ikpeazu-in-Benue

Benue Governor Samuel Ortom don received Governors Nyesom Wike (Rivers) and Okezie Ikpeazu (Abia) for di  Makurdi Airport.

Di two of dem enter on Sunday afternoon ahead of di flag-off of Peoples Democratic Party (PDP) campaigns and commissioning of some projects wey Ortom don complete.

Di campaigns and commissioning go hold for Makurdi on Monday.

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Dem still dey expect Governors Ifeanyi Ugwuanyi (Enugu) and Seyi Makinde (Oyo) states for Benue.

Di five PDP Governors wey dey popularly known as G-5 dey ask for di resignation of National Chairman of di party, Senator Iyorchia Ayu as condition to support di presidential candidate Atiku Abubakar for 2023.

More gist dey come and this tori dey inside Leadership….READ MORE

For more news: Court don Sacks 3 Labour Party Reps Candidate for Rivers

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *