fbpx
May 6, 2024

APC no bi God,Nigerians shine your eye – Peter Okoye

0

Popular Nigerian music star, Peter Okoye of di P-Square don warn Nigerians against being deceived by di ruling Party,APC in di forthcoming presidential election.

Hin yarn dis one for hin Twitter handle on Sunday.

U FIT ALSO READ ‘Spirit of survival’ dey work against Nigerians — Mr Macaroni

Despite say, Bola Tinibu and hin running mate, Kashim Shettima don dey promise Nigerians say dia administration go put an end to all di problems facing Nigeria if elected in 2023.

Peter tok say na lie oo if di ruling party APC understand di problem wen Nigeria dey face, dey for don find solution to ram since.

Hin write say “If another APC get solution to our problem dey for don help di current APC” Na common sense.

Peter don ask Nigerians to open dia eyes join with dia common sense to vote for candidate wen no go disappoint dem.

Hin con toks say di better candidate to support na Labour Party candidate, Mr Peter Obi.

Why Obi? hin tok say becos obi too get sense and him dey capable to do di job

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *