fbpx
May 6, 2024

Kenneth Okonkwo — New Nigeria wey go Free From Bondage dey come.

0
Kenneth Okonkwo

As Nigerians dey ready for di 2023 general election, popular Nollywood actor wey turn politician, Kenneth Okonkwo, don advise people make no change their mind on di mission to take back their country from di people wey form the current political class wey don scatter di image and economy.

Kenneth Okonkwo wey abandon di ruling All Progressives Congress (APC), don dey do everything we hin fit do to support Peter Obi, di Presidential candidate of di Labour Party (LP) .

YOU STILL FIT LIKE: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

He describe Obi as the person wey go come save Nigeria break di country free from di current bondage.
Another thing wey hin yarn be say, if hin get di opportunity to meet di presidential candidates of di PDP and APC, Atiku Abubakar and Bola Tinubu, he go beg dem make dem  step down and hin go use everything wey hin get support  LP presidential candidate.

You fit CLICK HERE go Tribune go read di full tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *