fbpx
April 23, 2024

BBNaija: Chichi don win HOH, she make am to the finales

0
BBNaija-Chichi-

Big Brother Naija season 7 housemate, Chichi, don come out as the Head of House for week nine.

Dem announce this one after the Big Brother Naija Level Up housemates do their Head of House game on Monday evening.

As the Head of House for week nine, the penultimate week, she don automatically make am to the show finale as she enjoy go dey immunity for the week.

YOU FIT STILL LIKE: Twitter fans dey vex throw words for dia self over 9ice and Asake.

As HOH, Chichi get the highest veto power to choose two housemates wey go join her for the finale week.

According to Big Brother, other housemates go dey nominated for possible eviction this week, asides Chichi and the housemates wey she choose.

As e be so, Chichi don chose Chizzy make she share the HOH lounge with her for the week.

You fit CLICK HERE make you go see the tori

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *