fbpx
April 25, 2024

Lagoon of death: Fear don dey catch pipo as plenty Nigerians dey commit suicide

0
Lagos-lagoon

Some Nigerians dey concerned because di Lagos Lagoon don turn to attractive suicide spot for plenty pipo wey claim say dem don tire to dey alive, d next thing na to decide to end every thing.

Nigerians no fit count how many pipo wey don comot for their house just to end their lives for inside di Lagos Lagoon. Some unlucky ones go  jump inside di river die, others, na di timely intervention of responders na hin rescue dem. E get some pipo wey dem don stop make dem no kill theirselves even as dem dey di bridge.

YOU GO LIKE READ: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

Di update from report talk say some pipo fit don jump enter di river di time wey nobody go see them.

Di Lagos Lagoon, wey dey more than 50km long and 13km wide, na beauty to behold. But, people dey find di answers to why ‘prospective suiciders’ don see that place as better spot wey dem fit end their live.

You it go it this tori inside DailyPost…READ MORE

For more news: DSS operative jump inside lagoon

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *