fbpx
May 16, 2024

Lagos govt don call night clubs attention on illegal parking

Lagos-Night-Club-illegal-parking

Di Lagos State Parking Authority (LASPA) don yarn say dem no like di illegal parking of customers of some nightclubs for major roads across di state for festive season.

General Manager, LASPA, Mrs Adebisi Adelabu, inside statement on Wednesday for Lagos, describe di act as an infraction of di State Parking Law.

She said di authority dey ready to go all out against violators of di state parking law.

FOR MORE NEWS: Hong Kong asks Japan make dem reverse ‘hasty’ Covid flight curbs

Adelabu say as di authority dey conduct monitoring and compliance exercise across di state for this holiday, dem observe say plenty nightclubs dey encourage illegal parking for major roads.

She tok say di indiscriminate parking for major roads by di night clubs customers don dey cause heavy gridlock and inconvenience for motorists.

You go like go read di full tori…READ MORE