fbpx
April 19, 2024

Lagos govt don divert traffic for APC rallies

0
Lagos-State-Ministry-of-Transportation-rallies

Di Lagos State Government don announce traffic diversion from some routes within di state because of di presidential and governorship rallies of di All Progressives Congress wey dey scheduled for Saturday, November 26, 2022, for Teslim Balogun Stadium wey dey Surulere area of di state.

Di Ministry of Transportation, for press release wey dey signed by di state Commissioner for Transportation, Frederic Oladeinde, on Wednesday, advise residents of di state make dem plan their movement for di day of di rallies.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

According to di release, directional signs, tow vehicles, and barricades go dey available. Oladeinde follow assured say traffic management personnel go dey on standby to provide assistance and guide motorists/pedestrians during di rallies.

He add say only accredited vehicles, security, emergency, and essential services vehicles go get access for di diversion points.

This tori dey inside Punchng…READ MORE

For more news: Federal Govt Don Sues Abuja Property Developer For N11m Electricity Theft

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *