fbpx
April 24, 2024

Lagos university don close down staff school over death of student

0
school-closure-over-death-of-student

Di management of di Lagos State University of Science and Technology (LASUSTECH) don announce di indefinite closure of dia staff school- LASUSTECH International Secondary School (LISS), over di death of one student wey get motor accident.

This one come some days after di institution confirm di death of di student, identified as AbdulRahman Dauda, wey pipo claim say na one unnamed class teacher pursue am to hin death for di Ikorodu area of Lagos State.

YOU GO LIKE READ: 7 Tips to get sales for your business

Di university management, mention say dem don close di school because of di unfortunate incident.

He mention say di period of closure go dey used to restructure and reposition di school”, while “students go dey do online learning”.

This tori dey inside Premiumtimes, you fit go read di remaining tori… READ MORE

For more news: DSS operative jump inside lagoon

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *