fbpx
April 25, 2024

Man arrested over di killing of hin wife for Delta state

0

Di Divisional Police Officer, DPO in Ozoro, Isoko North Local Government Area of Delta State with hi team don arrest one suspect wen kill hin forty-two years old wife, Oghogho Olori.

Di Police personnel tok say di younger brother of di victim wen kpai na him put call across to dem

U FIT ALSO READ I dey spend at least N2m everyday– Ashmusy

Police Public Relations Officer, DSP Bright Edafe na hin confirm di report.

Di younger brother tok say”Hin visit her because hin never hear from her for some time na di reason him go check her for house.

Hin tok say wen hin reach dia house hin discover say di door of dia apartment dey lock from outside but hin dey percieve one odour from the apartment”

Di DPO na hin mobilize men wen brake door into di apartment and discovered say di woman don die and dey look round but dey no see her husband.

According to di Commander hin suspect say na di husband na di suspect wen committe di offence.

On 3/11/2022, the husband of the victim report himself for Police station and confesse say na hin kill her wife sake of say dem get disagreement.

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *