fbpx
April 20, 2024

LASTMA Get Power To Arrest Traffic Offenders – Lagos Govt

0

Di Lagos State Government don deny say dem ban Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) officials for enforcing traffic laws and arresting traffic offenders for di state.

Di state government talk say LASTMA go continue to dey do their work of ensuring free flow of traffic and enforcing di laws against violators of road traffic regulations for di state.
Na from one statement signed by the Lagos State Commissioner for Information and Strategy, Gbenga Omotoso, for Friday Dem talk this matter.

YOU GO LIKE READ: Soldier wey don high don kpai Army General for Lagos

Di government of Lagos talk say di fake news, wan push di drivers for Lagos against LASTMA officials ni.

Also, di state government dis no go take away di power to enforce traffic law against motorists wey no dey hear words from LASTMA.

Na inside kemifilaninews this tori dey, you fit go READ MORE.

For more news: 2023: I Be Di Hope Of Nigeria – Tinubu

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *